Intro
Two, Fifty, Five
Chorus
She a Smooth Kriminal, she a killa!
Many other guys run to her but she wan be my Chinchilla
Make I chop you for lunch, supper and dinner!
Spicy with this stamina no need consider, Sikira
What my shawty wants, my shawty gets
Have it your way shawty
(Ouh, aya-ya, have it your way!)
Anything wey my shawty wants, my shawty gets
Have it your way shawty
(Ouh, aya-ya, have it your way shawty!)
Verse 1
I no fit deny you dey muzz me!
I fit to guarantee you anything
Me self I sabi you be luxury!
Na why I ready give you anything oh no
So tell me wetin I go do to make you know say my love for you na real?
I will be right here
You know I'll be right here
You know I travel 'round the world
And I've never seen
Fine girl wey peng like you
Lati last year
So I'll be right here!
So don't let nobody tell you less
Me I want to kiss you and caress you
I wanna spoil you with the best things wey mankind don invent o
Bridge
She a Smooth Kriminal, she a killa!
Wan be my Chinchilla, baby yo-yo
Make I chop you for lunch, supper and dinner, dinner
Oh she a Smooth Kriminal, she a killa, killa
She, She
Chorus
She a Smooth Kriminal, she a killa!
Many other guys run to her but she wan be my Chinchilla
Make I chop you for lunch, supper and dinner!
Spicy with this stamina no need consider, Sikira
What my shawty wants, my shawty gets
Have it your way shawty
(Ouh, aya-ya, have it your way!)
Anything wey my shawty wants, my shawty gets
Have it your way shawty
(Ouh, aya-ya, have it your way shawty!)
Outro
She a Smooth Kriminal, she a killa!
Wan be my Chinchilla, baby yo-yo
Make I chop you for lunch, supper and dinner, dinner
Oh she a Smooth Kriminal, she a killa, killa
0 Comments
Leave a Comment